Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest

Select a sentence

Showing 301 - 400 of 972 • previousnext

s-301 e good now //
s-302 because when you know sey [ someting dey precious ] < no matter di amount < e no go worry you //
s-303 as e be now sef < recession < we no even get di money < na im >+ be di ting //
s-304 a'ah you don't need to use plenty money now //
s-305 aha !//
s-306 auntie < how you go tell me sey [ I no need to ] ?//
s-307 you want come chop ?//
s-308 I go come chop now //
s-309 even I no chop < no problem //
s-310 people want come chop //
s-311 ehen !//
s-312 wetin you go do ?//
s-313 I no go provide food for dem ?//
s-314 wetin dey ?//
s-315 maize no dey easy //
s-316 hm //
s-317 just cook tuwo //
s-318 haha tuwo go plenty pass //
s-319 auntie < you dey enter market //
s-320 you know how much be maize now for market //
s-321 I know now //
s-322 ehen !//
s-323 and di ting be sey wu~ //= no matter how you spend for wedding < di truth be sey [ people go still insist sey [ de no get food chop ] ] //
s-324 ehn but e get major tings wey I need to do //
s-325 naim be sey [ you suppose plan ahead ] //
s-326 auntie < to even get her wedding gown sef < na money //= to get my own suit < na money //
s-327 na true now //= na true now //
s-328 food dey //
s-329 but you get old suit now ?//
s-330 you fit carry am go dry cleaner //
s-331 ehn !//
s-332 { you know as women || you know as una } dey be now //
s-333 if no be una colour < una no go gree //
s-334 I get black //
s-335 make I use black < she no gree //
s-336 ehen now < na her day //
s-337 it has to //
s-338 toh na her day //
s-339 dat na where di money issue go enter now //
s-340 { but you know sey || but you know sey } [ di truth be sey [ ba if you look for our own culture { well |r well } < all dose tings no dey necessary ] ] //
s-341 I gats go get di colour //
s-342 as we don borrow Oyibo culture &//
s-343 but di women no go gree //
s-344 women no go gree //
s-345 you know wetin ?//
s-346 if you change your mind now sey [ I no get dis //= I no dey do ] < she go come back //
s-347 eh you tink so > auntie ?//
s-348 haha yes now haha //
s-349 haha //
s-350 { I no tink || I no tink } so o //
s-351 lit~ //
s-352 aha !//
s-353 if she really like you < she go come //
s-354 I no tink so //= I no tink so //
s-355 she go come > because &//
s-356 oh women dey always check am say [ okay na deir day //= de need to dey happy dat day //] //
s-357 because &//
s-358 ehen !//
s-359 so < just do wetin de want //
s-360 ehen !//
s-361 but which colour she choose ?//
s-362 she choose ehm { royal blue |c lilac and } &//
s-363 I like dat colour //
s-364 no wonder { me |c and her } blend { well |r well } because royal blue na one of my favourite colours //
s-365 royal blue na my colour too //
s-366 na Chelsea so |c but I no get { royal || royal } blue suit //
s-367 { I gats wear || I gats go find } for market //
s-368 hm //
s-369 you fit carry sew now //
s-370 you no need to buy { ori~ || ready made } //
s-371 ah sewing go dey more expensive > auntie //
s-372 toh dat ready made go dey okay now //
s-373 to even get di material &//
s-374 dat one no be problem //
s-375 and you know when you talk about food < for dis our own part of di culture < no be only you go bring food dat day //
s-376 people go contribute //= people go donate //
s-377 di only ting be sey [ you go plan base on your own budget so dat if dey add na jara ] //
s-378 toh auntie < so far as e be < nobody dey bring //
s-379 de go bring //
s-380 when di time near < you go see //
s-381 when ?//
s-382 you go see //
s-383 dis now < we dey talk ehm a month time //
s-384 me < I dey tell you sey [ my own wedding ehn < my family just allow me dey do anyting wey I want ] //
s-385 two weeks to di wedding < na im >+ de make up deir mind //
s-386 because e get one time { wey I || wey I } talk sey [ please no //= I no wan visitors //= no < I no wan cards //= no < { na only three people || na only ten people } ] //
s-387 de no answer me o //
s-388 na two weeks to di wedding >+ na im my sister talk sey [ look < dis wedding no be your own //= na di whole family //] //
s-389 because for our own culture now < wedding no be only you //= na di family //
s-390 because people wey no know you go come because de know your mama |c because de know your sister |c de know your broder |c de know your uncle //
s-391 all dose ones go come for dat wedding //
s-392 her own family too < na di same ting //
s-393 so de go say [ dis wedding no be only you o ] //
s-394 de go just allow you do wetin you wan do //
s-395 meh you reach dat stage < when you stop < de go add //
s-396 ah !//
s-397 and di truth about wedding be sey [ wetin you no get < no go borrow ] //
s-398 auntie < I no wan depend on dat one //
s-399 I know sey [ people go ] &//
s-400 no I no say [ you go depend on dat one ] //

Text viewDownload CoNNL-U