Sentence view
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | train |
---|
showing 201 - 300 of 7278 • previous • next
ah you go enjoy am //
s-201
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__201
ah you go enjoy am
Ah, you'll enjoy it.
I go come //
s-202
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__202
I go come
I will come.
I go come //
s-203
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__203
I go come
I will come.
{ moh we || meh } we pray meh God keep us till dat day //
s-204
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__204
{ moh we || meh } we pray meh God keep us till dat day
Let's pray for God to keep us until that day.
amen o > my sister !//
s-205
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__205
amen o > my sister !
Amen, my sister.
na so o !//
s-206
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__206
na so o !
That's it.
thank you !//
s-207
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__207
thank you !
Thank you!
God go help us //
s-208
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__208
God go help us
God will help us.
good morning > my people //
s-209
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__1
good morning > my people
Good morning, guys.
# how una dey ?//
s-210
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__2
# how una dey ?
How are you?
# how your night ?//
s-211
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__3
# how your night ?
How was your night?
# hope sey [ you sleep well ] //
s-212
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__4
# hope sey [ you sleep well ]
Hope you slept well.
# how ?//
s-213
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__5
# how ?
How...
my name na Charity sha //
s-214
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__6
my name na Charity sha
My name is Charity, anyway.
# I from Delta State //
s-215
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__7
# I from Delta State
I'm from Delta State.
I come from Delta State |c but # na here >+ { my mama |c and my papa } born me //
s-216
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__8
I come from Delta State |c but # na here >+ { my mama |c and my papa } born me
I'm from Delta State, but this is where my mom and dad had me.
so na here >+ { I || I } grow up for Abuja //
s-217
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__9
so na here >+ { I || I } grow up for Abuja
So it's here that I... I grew up in Abuja.
# and my parents < # de bin carry people home //
s-218
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__10
# and my parents < # de bin carry people home
And my parents, they always brought people back home.
de no dey carry me travel go home //
s-219
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__11
de no dey carry me travel go home
They didn't take me with them when they went back home.
# I dey always &//
s-220
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__12
# I dey always &
I always...
na here >+ I dey //
s-221
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__13
na here >+ I dey
This is where I stayed.
na here >+ I grow up //
s-222
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__14
na here >+ I grow up
This is where I grew up.
# so na here >+ I even go my school //
s-223
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__15
# so na here >+ I even go my school
So this is where I even went to school.
# but I never finish sha //+ # cause of { some kind || no money } //
s-224
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__16
# but I never finish sha
+ # cause of { some kind || no money }
I didn't finish, by the way, because of some kind of... I had no money.
# so I just dey house //
s-225
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__17
# so I just dey house
So, I am just at home.
I con learn hairdressing //
s-226
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__18
I con learn hairdressing
Then I learned hairdressing.
# so now < I dey plait hair for my neighbours |c and # na dat one >+ { I take dey help mysef |c # take dey { f~ || # fe~ || get } mysef some kind tings } because # I no dey like to disturb my moder because she too < she no get money //
s-227
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__19
# so now < I dey plait hair for my neighbours |c and # na dat one >+ { I take dey help mysef |c # take dey { f~ || # fe~ || get } mysef some kind tings } because # I no dey like to disturb my moder because she too < she no get money
So now, I plait hair for my neighbours, and that's how I get by, how I get myself f-... get myself certain things because I don't like to disturb my mother since she doesn't have any money either.
everybody dey hustle //
s-228
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__20
everybody dey hustle
Everyone's working hard to get by.
# my dad < # my fader no dey here //
s-229
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__21
# my dad < # my fader no dey here
My dad, my father isn't here.
im dey for Benin now sha //
s-230
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__22
im dey for Benin now sha
He's in Benin right now, anyway.
na dere >+ im dey work //
s-231
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__23
na dere >+ im dey work
He works there.
# so # and again mtschew # ehn dis our mtschew Abuja life < kai e no too easy o //
s-232
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__24
# so # and again mtschew # ehn dis our mtschew Abuja life < kai e no too easy o
So again, mtschew, this our, mtschew, Abuja life, it's not so easy.
tings hard for here now //
s-233
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__25
tings hard for here now
Things are difficult here now.
# tings hard for Naija //
s-234
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__26
# tings hard for Naija
Things are difficult in Nigeria.
# no money //
s-235
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__27
# no money
There is no money.
people dey suffer //
s-236
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__28
people dey suffer
People are suffering.
# in fact < tings cost for market die //
s-237
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__29
# in fact < tings cost for market die
In fact, things are really expensive in the market.
# if you go market < # tings { wey you go fit see |c wey you go take |c wey you go buy } last year of # ( mah say ) # eh two hundred < # now e don be { six hundred |c seven hundred } //
s-238
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__30
# if you go market < # tings { wey you go fit see |c wey you go take |c wey you go buy } last year of # ( mah say ) # eh two hundred < # now e don be { six hundred |c seven hundred }
If you go to the market, the things you see that you would have bought last year for let's say uh... two hundred naira, now cost six hundred, seven hundred naira.
# in fact < # to even eat now < if you no dey work < you are on your own //
s-239
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__31
# in fact < # to even eat now < if you no dey work < you are on your own
In fact, just to eat now, if you don't have a job, you are on your own.
# you go suffer //
s-240
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__32
# you go suffer
You will suffer.
# hunger dey //
s-241
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__33
# hunger dey
People are hungry.
# even me sef < wey I con even say # God con even help me sef //
s-242
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__34
# even me sef < wey I con even say # God con even help me sef
Even me I'm saying that God has helped me.
as I dey do my salon < God con help me //
s-243
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__35
as I dey do my salon < God con help me
As I was working in my salon, God helped me out.
I con get # admission //
s-244
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__36
I con get # admission
Then I was admitted.
# in fact < I con dey even # cry for God sey [ God < # why you con even give me dis admission dis time wey be sey no money ?//] //
s-245
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__37
# in fact < I con dey even # cry for God sey [ God < # why you con even give me dis admission dis time wey be sey no money ?
]
In fact, I was even crying to God, why did you get me accepted when I have no money?
# ehn # no money //
s-246
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__38
# ehn # no money
Uh... there is no money.
to do my registration < no money //
s-247
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__39
to do my registration < no money
For my registration, there is no money.
# my dad < for almost # { three month |c to four month } now < # de never pay am //
s-248
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__40
# my dad < for almost # { three month |c to four month } now < # de never pay am
My dad, for almost three months, almost four months now, has not been paid.
# we just dey hustle for house //
s-249
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__41
# we just dey hustle for house
We're just barely getting by at home.
in fact < before we eat < e no easy //
s-250
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__42
in fact < before we eat < e no easy
In fact, just feeding yourself isn't easy.
# and now wan even resume sef //
s-251
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__43
# and now wan even resume sef
And now, I'm about to start university too.
# I no even know how we take even do my school //
s-252
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__44
# I no even know how we take even do my school
I don't know how my university even works.
# I just dey pray [ meh God # open door for me //] //
s-253
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__45
# I just dey pray [ meh God # open door for me
]
I was just praying for God to open some doors for me.
meh God help me //
s-254
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__46
meh God help me
God should help me.
# and I just dey pray for dis country //
s-255
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__47
# and I just dey pray for dis country
And I'm just praying for this country.
# meh God just open way for dis country //
s-256
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__48
# meh God just open way for dis country
God should just make a way for this country.
meh dis country go back to di way e dey before //
s-257
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__49
meh dis country go back to di way e dey before
This country should go back to the way it was before.
# because we don even tire //
s-258
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__50
# because we don even tire
Because we are tired.
# how we go dey for # wey dey say { norm~ || no } money //
s-259
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__51
# how we go dey for # wey dey say { norm~ || no } money
How could we be in... what we say norm-... there is no money.
{ nothing |r nothing } //
s-260
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__52
{ nothing |r nothing }
Nothing at all.
mtschew # in fact < dis country ma don even tire person //
s-261
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__53
mtschew # in fact < dis country ma don even tire person
Mtschew, in fact, I'm tired of this country.
# okay you even open salon # sey [ make you dey work ] //
s-262
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__54
# okay you even open salon # sey [ make you dey work ]
Okay, you even opened a salon to work.
# people &//
s-263
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__55
# people &
People...
no money //
s-264
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__56
no money
No money!
{ people || customers } will come //= # de go dey price low //
s-265
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__57
{ people || customers } will come
= # de go dey price low
People... customers will come and ask for low prices.
# and tings for market cost //
s-266
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__58
# and tings for market cost
When things in the market are expensive.
# de go dey price low //
s-267
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__59
# de go dey price low
They will ask for low prices.
# some < if you even do dem well < # de no go pay //
s-268
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__60
# some < if you even do dem well < # de no go pay
Some, even if you treat them well, won't pay you.
# ehn ?//
s-269
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__61
# ehn ?
What?
# { why || why } &//
s-270
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__62
# { why || why } &
Why... why...
{ wetin || wetin } we dey &//
s-271
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__63
{ wetin || wetin } we dey &
What... what are we...
{ where || where } dis Naija dey go for dis country ?//
s-272
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__64
{ where || where } dis Naija dey go for dis country ?
Where... where are we going in this country?
where we dey go ?//
s-273
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__65
where we dey go ?
Where are we going?
# we just need di hand of God sha //
s-274
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__66
# we just need di hand of God sha
Anyway, we just need the hand of God.
we just need meh God help us //+ because < # in fact < # if God no help us < # we wonder where we dey go //
s-275
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__67
we just need meh God help us
+ because < # in fact < # if God no help us < # we wonder where we dey go
We just need God to help us, because, in fact, without God's help, we don't know where we're going.
# { my broders |c and my sisters } wey dey hear my voice < # { anywhere wey una dey |c anyting wey una dey do } < # meh una put God //
s-276
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__68
# { my broders |c and my sisters } wey dey hear my voice < # { anywhere wey una dey |c anyting wey una dey do } < # meh una put God
Brothers and sisters, as you hear my voice, wherever you are, whatever you're doing, you should put God first.
meh God dey first o //
s-277
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__69
meh God dey first o
God should come first.
because God < # na im >+ dey first //
s-278
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__70
because God < # na im >+ dey first
Because God, He comes first.
without God < # you are on your own # because if not < # if you don't have God < # you go suffer //
s-279
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__71
without God < # you are on your own # because if not < # if you don't have God < # you go suffer
Without God, you're on your own, because if not, if you don't have God, you'll suffer.
# you go suffer //
s-280
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__72
# you go suffer
You'll suffer.
# and anyting you dey do again < # make sure you dey hardworking //
s-281
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__73
# and anyting you dey do again < # make sure you dey hardworking
Also, whatever you do, make sure you work hard.
# if you dey hardworking < # hunger no go meet you //= hunger no go # near you //= # hunger no go come where you dey //
s-282
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__74
# if you dey hardworking < # hunger no go meet you
= hunger no go # near you
= # hunger no go come where you dey
If you work hard, you will not go hungry, you won't know hunger.
# ehn # wetin dey happen for me before < wetin don happen to me before wey I know sey [ kai < # I no fit forget am |c and in fact < { na God || # na God } >+ na im even do dat one be sey # [ na my school stuff |c # na my school ] ] //
s-283
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__75
# ehn # wetin dey happen for me before < wetin don happen to me before wey I know sey [ kai < # I no fit forget am |c and in fact < { na God || # na God } >+ na im even do dat one be sey # [ na my school stuff |c # na my school ] ]
Well, what happened to me before, what happened to me before which I remember and can't forget, and which in fact was God... it's God, He is the one who did it, it is my school stuff... it's my school.
because { as I dey do dis hairdressing |c # and I dey write JAMB } < # { no be sey [ I no dey pass am ] |c but I no dey get admission } //
s-284
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__76
because { as I dey do dis hairdressing |c # and I dey write JAMB } < # { no be sey [ I no dey pass am ] |c but I no dey get admission }
Because as I was doing my hairdressing and taking the JAMB, I wasn't failing but I wasn't going to get in either.
# I don pray //
s-285
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__77
# I don pray
I prayed.
mtschew # but in fact < e con even get time wey be sey [ { I come || I just comot } my mind ] |c be sey # [ maybe God no wan mah go school again ] |c or be sey [ I no dey favour to go school ] //
s-286
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__78
mtschew # but in fact < e con even get time wey be sey [ { I come || I just comot } my mind ] |c be sey # [ maybe God no wan mah go school again ] |c or be sey [ I no dey favour to go school ]
Mtschew, but in fact, it got to a time when... I just took my mind away from it saying maybe God doesn't want me to go to school again, or I'm not meant to go to school.
# so now < { di last time wey I write JAMB || # di last time wey I write JAMB } < # I no get admission //
s-287
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__79
# so now < { di last time wey I write JAMB || # di last time wey I write JAMB } < # I no get admission
So, then the last time I sat for JAMB... the last time I wrote JAMB, I didn't get in.
# I { wait |r wait |r wait |r wait |r wait } //
s-288
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__80
# I { wait |r wait |r wait |r wait |r wait }
I waited and waited.
# for all di whole schools < de don start lectures //
s-289
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__81
# for all di whole schools < de don start lectures
All the schools had started classes.
# and me < I dey house //
s-290
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__82
# and me < I dey house
I was at home.
# everyday < I go dey tink //
s-291
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__83
# everyday < I go dey tink
Everyday, I was thinking.
# why me < I no get admission now ?//
s-292
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__84
# why me < I no get admission now ?
Why didn't I get in?
wetin be all dese tings ?//
s-293
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__85
wetin be all dese tings ?
What is all this?
mtschew # naim I say [ toh mah just kuma forget about am now //] //
s-294
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__86
mtschew # naim I say [ toh mah just kuma forget about am now
]
Mtschew, that was when I said well, let me just forget about it.
# now I even go look for work //
s-295
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__87
# now I even go look for work
I even went to look for a job.
# as I look for work < I con dey work # di day wey I complete two weeks because { everybody { wey # I don || wey } || everybody } wey promise me sey [ de go help me for my admission ] < # de tell me sey [ mah no worry //= mah no worry ] //
s-296
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__88
# as I look for work < I con dey work # di day wey I complete two weeks because { everybody { wey # I don || wey } || everybody } wey promise me sey [ de go help me for my admission ] < # de tell me sey [ mah no worry
= mah no worry ]
As I looked for a job, I was working then, the day I had worked for exactly two weeks, because everybody I had... who... everybody who promised me they would help me for my admission, they told me not to worry, not to worry
de would &//
s-297
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__89
de would &
They would...
any means < # de go help me //= de go help me //
s-298
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__90
any means < # de go help me
= de go help me
By any means, they would definitely help me.
# school start //= # lecture start //= # no news //= { noting |r noting } //
s-299
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__91
# school start
= # lecture start
= # no news
= { noting |r noting }
School started, lectures started, no news, nothing at all.
# I say [ toh # maybe # I no go get admission dis ] &//
s-300
ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__92
# I say [ toh # maybe # I no go get admission dis ] &
I said, well, maybe I won't get in...
Edit as list • Text view • Dependency trees